Say I won't mind it, live my life
Industry ma mo poun gba le jo
For here say you know nobody
Say I'm too bad and mad with synonyms
Shey owo yen na ma n fin run igboro (oh)
Street is Dangerous (ayy)
Eko Omo Ope tete gbe body
Shishe kara no wait for somebody
Wetin you find you see, even empty hen
Everywhere you go I dey there like MTN
Dem say I'm too bad bad like sexy ex
I call my bro and what's the next ?
Bi anshe wa n lo, t'ade d'Ajah
But so many hold up & stress wey dey bother
Agbero wa bere si wa n l'aja
Agbero jeshe agbero lojo na for small matter
I no loud I no still laugh
Shey lo wa wa l'okan mi but mo shin doubt
Won ni ko ma jade lo wa still doubt
Ishe ba yo leyin bobo still crack
Agbero jeshe agbero l'ojo na (aah)
But to ba mo pe, o mo 'bi to wa
Ma koja boundary, ma koja gate
You know say this game no funny
Everybody dem dey run this their race
Everywhere go soft, sishe kara (ayy)
To ba sishe kara wa gba pounds gba dollar
But I'm chasing big bag and my muller
If you wan stop me you gats don mura
I no be lover boy, like Van Vicker
I no fit slack, i be Sharp shooter
Ogo Glory mi, won le pami da
You know my nigga, o magical
'Mind it live my life go harder till I famous