Oh yan oh yan oh yan oh yan nah nah nah
Make the money make e come in plenty
Oh Haters pass 20 now them dey vex me
Moti gbe won Sare Moti gbe won sare
Right now look at me am shining
Shebi nah God run am for me
cnd e go do am for you too
Shebi nah God run am for me
cnd e go run am for you too
Omo no go slogodo (No sleep No sleep)
Omo no go slogodo (No sleep No sleep)
Tobafelowo ori e need lati mamagbona
cnytoba lowoyi lori street afidijona
Put God first cus oluwa lole shina
Truth is better money is d root of all evil
Brother get the money first if you no go get level
ckoko ise omo iyami mi malo fisun
Jekoriepe No Sleeping On D Bicycle
Wake up link up kobale ball biti lukaku
fucking with hustle long time e Gat belle
Motilo sori oke gbadura moti lo cele
Jobo Ptons Erik Elelewaba
Omo Ologo Omo Ologo No Go Ever Fall
Wetin My Eyes Omo Mouth No Fit Talk
Gbewon Sare Biti Usainbolt
Shebi nah God run am for me
cnd e go do am for you too
Shebi nah God run am for me
cnd e go run am for you too
Omo no go slogodo (No sleep No sleep)
Omo no go slogodo (No sleep No sleep)