I no go ever do relationship again
Cos these girls don show me shege
I no go ever do relationship again
Cos these girls don show me shege
But if your babe go mistakenly look my way
Me sef go use am play game
Run won till the next day
And then she stop to pick my calls
Tinuke use my head dey play soccer
That girl she see me finish gan
She tell me say I too dey nice I too dey dull
Say if could toughen up a little she go love
Na so I come begin dey form gangster
Come see the breakfast wey I chop
Plenty girls don do me wrong o
See this love thing is for the strong o
All the breakfast wey I chop o
Don dey take man pikin purge o
My eyes don bo my heart don cold
Relationship is for the strong o
So if anybody say they love you
I no go ever do relationship again
Cos these girls don show me shege
But if your babe go mistakenly look my way
Me sef go use am play game
Run won till the next day