Girl your love is all I be wanting
Na your love me I be wanting
Up all night na you I dey think of
I no fit play you like ping pong
Say nah your voice be my ringtone
Nah you be dey Ginger wey dey sing song
Say nah your voice be my ringtone
Nah you be dey Ginger wey dey sing song
Two plus two open calculator
Oh yeah baby bend down make you go low touch your toes
I no go use you play I no go use you denge-pose
Oh yeah baby bend down make you go low touch your toes
I no go use you play I know go use you denge-pose
Girl you make me sober aje
Me no fit leave leave you
Girl you make me sober aje
Me no fit leave leave you
Because me I lo lo lo love you
Girl you know me I lo lo love you
Girl you know me I lo lo love you
Me I no fit whine u and Put u
Steady on d grind omo for our money
D way u dy whine e dy burst e my
Girl I no go put u on a long thing
She call me big man with big man
Cause me know me bad and I get
Make I put ur leg on my shoulder
Make I enter u from d center
Make I put ur leg on my shoulder
Make I enter u from d center
Make I put ur leg on my shoulder
Make I enter u from d center
Uh uhnnnn girl make u quick quick
Uh uhnmmm girl make u quick quick