Hei ah ahn ahn hei ahn ahn
Ojumo rere mi ko mo mi ooo
Ojumo ti mo baba which way
Gbo Adura mi on a good day
I Dey put my hustle on a replay
Going out now on a search for my
Cause for my hood what you do
So I dey pray make he sup
If Dem like make dem talk
Omo na dem get there mouth
Wish you anything wey you
I no get time to waste my energy
Won robi simi but Ko Kanmi
Alihamdulilahi I Still Dey on G
Kini moshe so much enemies
Won gbogun Simi Buh mon bori
Ojumo ti mo baba which way
Gbo Adura mhi on a good day
I Dey put my hustle on a replay
Going out now on a search for my
Cause for my hood what you do
So I dey pray make he sup
If Dem like make dem talk
Omo na dem get there mouth
I gats to use my head kin maba lele
Tepa Mose mhi kin le debe ee
Now am making money on a lowkey
Do your own if he easy eee
So I dey pray make he sup