Life hard see I no go lie
Life sweet see i no go lie
And i go live to the fullest oh uh uh
Another man luck can be another man fever
Awon temi dey no like to bother
As bad belle sit down for conner dey wait for we downfall
Take a minute to cool off
Sit back relax make you roll up
If you like you can find yourself a lover
Cos it is never over till you say so
Awon temi dey no like to bother
As bad belle sitdown for conner dey wait for we downfall
As you dey feel me brother ye e
Sa ma jo miliki leso leso
As you dey feel me sister ye e
Sa ma jo miliki leso leso