Baby I know say you need somebody
Tell me why you got me walking on
All the love you've been missing
When I Dey call you Dey busy
(Girl you dey gbakalamisi o)
Baby your waist na ten over ten (mhmm)
And I dey gbadun your figure
Omo I dey for your matter
Wetin you want, say you go get
I say make you put am for my head o (ye)
Stuck on you like magnet o
My girl you set o too set o
Baby why you dey tease me?
(Why you teasing me babe?)
Baby ma je ko re, Ma je ko re
Baby ma je ko re, Ma je ko re
So make you speak to me girl
Wanna be your only lover (ahannn) eh
Wanna be your one and only lover (ahannn)
Speak to me girl (Speak to me)
Man a wanna be your only lover (ahan girl)
Make you talk to me na (Talk to me)
Wanna be your one and only lover
Omo kilode, kilode to'n fi mi shako
Tell me wetin be the price I go pay
Say na me go do you right o baby
What's up, what's up, what's up?
O de da mi lohun jo (Da mi lohun jo)
You know you got me messed up
Girl you dey gbakalamisi o
Ko le baje, Ko le baje (ko le baje)
Baby your waist na ten over ten (mhmm)
And I dey gbadun your figure
Omo I dey for your matter
Wetin you want, say you go get
I say make you put am for my head o (ye)
Stuck on you like magnet o
My girl you set o too set o
Baby why you dey tease me?
(Why you teasing me babe?)
Baby ma je ko re, Ma je ko re
Baby ma je ko re, Ma je ko re
So make you speak to me girl
Wanna be your only lover (ahannn) eh
Wanna be your one and only lover (ahannn)
Speak to me girl (Speak to me)
Man a wanna be your only lover (ahan girl)
Make you talk to me na (Talk to me)
Wanna be your one and only lover