When she hollop on me it a fire
If no be baba GOD I for don pai
She say wanna take me around the world
Just thinking say everything say nah ment yeah
That place is like an ocean
When I got there I swear no commotion
But she dey act like Mia Khalifa
No doubt say me I really like am
Say I no mind your behaviour
I just need your attention girl
I just need you attention girl
Tell me what you see parada i ise
Look at my neck you see I I ice
Tell me what you want amma buy I I
Give plenty money to be flaunting
Biggie baka wey be like calabash
When I saw it I was like oh my gosh
Anything you want amma buy it oo
Fly you from naija to Pari oo
Say I no mind your behaviour
I just need your attention girl
I just need your attention girl