I be on my grind steady non stop
I no fit Dey snooze fr the bus stop
Eni shishe sha Loma chop up
To mah brothers wey love me thumbs up
And to those wey don Dey mock us
I no fit Dey hate men it's all love
Shebi I go cruise fr crosstour
And you still Dey chase bike fr junction
Orimolade oh deh Gbemi mi ni jah
Tori Awon people yii feh shemi nika
Mo deh ti Sare gan many kilometers
Steady cacufasting me no calculate
Bawo loshey shey gan Omo Koleye
Omo ope ti gbowo lor ra moto rale
Jaiye lor bi OBO baba Imade
Steady cacufasting me no calculate
Bawo loshey shey gan Omo Koleye
Omo ope ti gbowo lor ra moto rale
Jaiye pah bi OBO baba Imade
Too much thought in my head gat me feeling like I'm mental ,
I work nd pray make my life fit to better
Life e just be like A B D
So I hustle on mah way to lasgidi
Ki Omo oro no Dey look like langidi
Orimolade oh deh Gbemi mi ni jah
Tori Awon people yii feh shemi nika
Mo deh ti Sare gan many kilometers
Orimolade oh deh Gbemi mi ni jah
Tori Awon people yii feh shemi nika
Mo deh ti Sare gan many kilometers