LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Hustle

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Wetin dey make me dey hustle
Make my mama no dey struggle
For the money me I sanju
Sofunmi wetin can't do
Na Every body dey kaku
As per say no padi for jungle
Kowo kajje gbadun
You know my bro me I gatt you
Wetin dey make me dey hustle
Make my mama no dey struggle
For the money me I sanju
Sofunmi wetin can't do
Na Every body dey kaku
As per say no padi for jungle
Kowo kajje gbadun
You know my bro me I gatt you
My nigga tell me say go get the bag
Mojade tan mo japa fun sapa
Eni maku pade eni mapa
Kilode tofe ma fimi gapa
If dem table matter
If you no get money magbabi koja
E no easy to get to kpa like that
Forget say them talk say money na water
Haa ewo
Ewawo werey leko
Make I tell you how the thing go
I dey find my own no be ego
Big bro
Omo ye sanle tori owoni
Ebami dupe Sati ramoni
Going extra mile For the money
If I no try nobody go do am for me
Wetin dey make me dey hustle
Make my mama no dey struggle
For the money me I sanju
Sofunmi wetin can't do
Na Every body dey kaku
As per say no padi for jungle
Kowo wole kajje gbadun
You know my bro me I gatt you
My nigga tell me say go get the bag
Mojade tan mo japa fun sapa
Eni maku pade eni mapa
Kilode tofe ma fimi gapa
If dem table matter
If you no get money magbabi koja
E no easy to get to kpa like that
Forget say them talk say money na water

WRITERS

Rosheed A

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Race and ethnicity