Wetin go sup omo e go sup
I know bad belle people them god talk
They no fit hold me im on the run im on the run
Where I for dey if e no be GOD
I'm on my way straight to the top
They no fit hold me I'm on the run
When dem'a jonzing motilor
Tell me wetin god no fit do
Don't ever put yourself my shoes
If You gatt me I gatt you
you love me I love I gatts to
Na dem go still talk shit about you
Niggas never satisfied they go still dey hate me
I'm in the high way I fart no limit
Make money enter majaye orimi
When I dey suffer koseni to rimi
Koseni to rimi when it's only me
Wetin go sup omo e go sup
I know bad belle people them god talk
They no fit hold me im on the run im on the run
Where I for dey if e no be GOD
I'm on my way straight to the top
They no fit hold me I'm on the run
When dem'a jonzing motilor
Motherfuckers can't stop me
Mio robi siwon but wonshote
I don't give a fuck bro I don't care
Blessing wey fat like buju
many are called but diee lafifun
One step ahead ahead ahead
Kima logba sapa koni dabe
I no dey dull I dey try for myself
Wetin go sup nobody can tell
One step ahead ahead ahead
Kima logba sapa koni dabe
I no dey dull I dey try for myself
Wetin go sup nobody can tell