It's not a game we been doing this for days
We been doing this for years
It's not a game maka I no dey use am play
It's not a game play this
I rent a house in the city
Otego ngosi n'abum onye egwu I handle biz
Wether love or rap oh yeah egwu'm dey hit
Actor Wey Sabi Music hello I'm in your midst
Okwa nwa Naija nwata nw'oootu from the East
You ain't know now you know aye
Actor Wey Sabi Music on a roll
O Town Onitsha Naija we dey glow
Live in Gidi Town ndi wayo choke on the road
Hm yeah hm yeah hm yeah ok ok
For my mind many ting wey I want ok ok
Got to grind got to win e gass work ok ok
Dollar sign Dollar na my password ok ok
I survived I go win I thank God ok ok
Plenty times you go doubt but don't stop ok ok
God's grace and blessings coming nonstop ok amen
You ain't know now you know aye
Actor Wey Sabi Music on a roll
O Town Onitsha Naija we dey glow
Live in Gidi Town ndi wayo choke on the road