Step thy na thy every all all all
Na your fine baby oh uhh uhh hey
Put your finger down if you no fi
Wait for corona to freeze yeah ehh ehh
Put the finger down if you want
To party after party ohh uh uh hey
Put your finger down if you meet
Solution way dey start for street yeah ehh eh
Put the finger down if you miss
The life and things you did ohh uhh uh
Put the finger down if isolation
Don tire you and me yeah ehh eh
Put the finger down uhh uhh
Yeah yeah ehh ehh yeah eh eh eh
Me I won to look e na your eye
Me I won to tell you say I like
For isolation don dey pass
Wetin I go do to save my guy
Oya baby baby say you I want your love
Anytime I reason you I wan dey bloj
But you don't do me something
Come G hold me and I want you back baby
Na you wey I want and I no fit to like
Knock on your door door door kpo kpo
Oh baby shey you no say I want you
Corona don dey door I no fi know
Which time I go see your face ooo
Let me give you some love
If you miss your baby yeah ehh
If you want to kiss him or her eh yehh
If you you no fi wait for
Corona to freeze yeah ehh ehh
After party oh uhh uhh hey
Dey stark for street yeah ehh ehh
The things you did ohh uhh
If isolation don tire you