LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Abeg Government

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Wahala shalo
Wahala
Wahala shalo
Wahala
Wahala shalo
Wahala
Five days e dey sapele road
I no go back I no go front
I no gree make you go back
I no gree make you come
Five days e dey sapele road
I no go back I no go front
I no gree make you go back
I no gree make you come
The road e don spoil
The people wey i suppose
I no gree make dem open the road
Wahala is too much
No park no food
Nothing nothing
Government no look the people
What kind government be this abeg
Abeg government e dey beggie person
Beggie government i beg
Beggie government i beg
Beggie govenment i beg
Abeg government e dey beggie person
Beggie government i beg
Beggie government i beg
Beggie govenment i beg
Abeg
Abeg
Abeg
Abeg
Abeg
Abeg
Abeg dont suffocate them
Abeg
Abeg
Abeg
Abeg
Abeg
Abeg
Abeg dont suffocate them
Five days e dey sapele road
I no go back I no go front
I no gree make you go back
I no gree make you come
Five days e dey sapele road
I no go back I no go front
I no gree make you go back
I no gree make you come
Magician shalo
Let the poor breathe
Shalo
Shalo
Shalo
Dont suffocate them
Shalo
Shalo
Dont suffocate them

WRITERS

Peter Blessed

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Anger

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None