Remember the Times for Igboro
When I been Dey hustle for daily bread
I Dey work I Dey pray cos Oma debe'
Jowo malo beru kode mafoya'
Me and my guy we stay guided
Up to the night cos no label
Jowo malo beru kode mafoya'
Times when you Dey for me
Times when you Dey for me yeah
Times wey you Dey for me yeah
Fearless cos you fight like a soldier
Many checking still Dey show say you Dey loyal
Minimanimo the settings Minnesota
Making money all along yeah yeah
No matter wetin wey go sup tonight
You go dey you go fight for me yeah yeah
What about the days wey I no get money
Times when you Dey for me
Time wey you Dey for me yeah
Times when you Dey for me
Times when you Dey for me yeah
My brothers and sisters oh