LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Drama

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Baby tell me where you wan do
Girl she drop like oando
When am around she a bando
Me am strong like bonsai Jango no no

Cow wey Run go America go come back as beef aiii
Pikin wey no Dey hear him mama oh
Go see something, Go see something

Finer finer oh
She finer oh omoge
Winer winer oh
She Dey whine me oh yeah

Oh baby do me small small oh
Na money I Dey find
You know say na money I Dey find
You know say love e no easy
And you know say
Me i Dey try

Oh baby do me small small oh
Na money I Dey find
You know say na money I Dey find
You know say love e no easy
And you know say
Me i Dey try


Baby come Dey act drama
You know say the boy no Dey like drama oh no
Baby come Dey act drama
You know say the boy no Dey like drama oh no

Baby come Dey act drama
You know say the boy no Dey act drama yeah
Baby come Dey like drama
You know say the boy no Dey like
Abi Shey make I run
Far way …..
baby no Dey dull my package
Oh baby make you take am slowly
Slowly shawdy

Sexy girl she wanna grime
She don’t wanna pay a dime
She’s a pretty pretty vine
and obsessed i know
She puta trynna entertain
It’s a bad man thing
She wanna know what ever am doing now

Baby tell me what you wan do
Girl she drip like Oando
Her biggie chest like Rambo
Me I strong bons like jango

Baby tell me what you wan do
Girl she drip like Oando
Her biggie chest like Rambo
Me I strong bons like jango

Oh baby do me small small oh
Na money I Dey find
You know say na money I Dey find
You know say love e no easy
And you know say
Me i Dey try

Oh baby do me small small oh
Na money I Dey find
You know say na money I Dey find
You know say love e no easy
And you know say
Me i Dey try


Baby come Dey act drama
You know say the boy no Dey like drama oh no
Baby come Dey act drama
You know say the boy no Dey like drama oh no

Baby come Dey act drama
You know say the boy no Dey act drama yeah
Baby come Dey like drama
You know say the boy no Dey like

Abi Shey make I run
Far way …..
baby no Dey dull my package
Oh baby make you take am slowly
Slowly shawdy

WRITERS

BLESSED PETER

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Sexual