LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Euphoria

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Fall in Love
I wan Fall in love
I wan fall in love
It’s a rainy day
It’s a rainy day ehhhhhh
You better tune in to station
Anytime we pull up with a new vibe
You better tune in to station
It’s a rainy day

Come make you roll with the men wey sabi
Come with your body and soul totally
Come with your heart me no kiss and tell
Come your heart me no and tell

Na this kind girl wey my mama been warn me ! (My mama been warn me ! )
This go be another issue
it’s another problem ,it’s another problem


This girl Dey make me mad ,
This girl Dey make me craze ohhh
I wan fall ,
I wan fall in love

This girl Dey make me mad ,
This girl Dey make me craze ohhh
I wan fall ,
I wan fall in love

Hey yo pretty gyal
Girl you like my style
Very very soon we continental
Baby girl I wan fall
Make you fall in love with me !

Oya baby ,oya planta (planta )
Baby girl tell what ya wanta
Tell me all the things I be ya Santa (Santa)
Ehhh ,I be your Santa oh no why !!

Ya ya e p e p ya ya
Baby I Dey salute
Oooh uhm

Ya ya e p e p ya ya
Baby I Dey salute
Oooh uhm

Yeah yeah
Uhmm uhm uhm Uhmm


This girl Dey make me mad ,
This girl Dey make me craze ohhh
I wan fall ,
I wan fall in love

This girl Dey make me mad ,
This girl Dey make me craze ohhh
I wan fall ,
I wan fall in love

I wan fall in love oh
I wan fall in love oh
I want ,I want ,I want now

Ohhhhhh

I want now now now
I want yeah ,yeah
Uwah wa yeahhhhh

WRITERS

BLESSED PETER

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual