LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Feelings

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Eer eer
Joro monica
Joro monica
Eer eer
Joro monica
Joro monica

Pretty girl l'm dying for you
You know say bad man get eyes on You
Thousand times I will tell you that
After you babe Then game over

Wear that dress wey dey change Color
Wanna take you far away,very far
Someone say she dey love me but I stop am stop am
Cuz I know say you be my Lover

I get feelings for you
I get feelings for you
I get feelings for you oh oh
I get feelings for you

Eer eer
Joro monica
Joro monica
Eer eer
Joro monica
Joro monica

Eer eer
Joro monica
Joro monica
Eer eer
Joro Monica joro

Na you dey ma mind oo
On your mass get set Let's go
I thank God Say you my lady oo
Oh my shordy my queen oo Ohhh

From monday to Sunday
Babe girl dey my body my body
If I dey do she say stop it
But she like it the way
Adey touch her body
Oh yeah

From monday to Sunday
Babe girl dey ma body my body
If I dey do she say stop it
But she like it the way
Adey touch her body

I get feelings for you
I get feelings for you
I get feelings for you oh oh
I get feelings for you

Eer eer
Joro monica
Joro monica
Eer eer
Joro monica
Joro monica

Eer eer
Joro monica
Joro monica
Eer eer
Joro Monica joro

WRITERS

Prince Dogbatsey

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Religion