I've been standing at your door
And your neighbor just dey give me
Wan kyn eye ahh ahh like say I be dog
Your mama don pour me water
Your brother don starb me for back
Tell me where you dey odo
Cause e be like say your papa carry gun
Jumoke make I no go die for love
I thought it's not a felony
But your papa give me run
Shey you go follow me dey go
I can't do this on my own
I wan know if you down for me oh my Anita
Ahhh eyaah ahhh ahhh ahhh mah bebe
Ahhh eyaah ahhh ahhh ahhh ahhhhhhhhh
Ahhh eyaah ahhh ahhh ahhh mah bebe
Ahhh eyaah ahhh ahhh ahhh ahhhhhhhhh
Your friends just dey para oh
Dey wan push me for fire oh fire oh
I don jam wahala oh hala oh
They point a gun to my head you're my salvation
I love you die baby girl that's a confession
Jumoke make I no go die for love
I thought it's not a felony
But your papa give me run
Shey you go follow me dey go
I can't do this on my own
I wan know if you down for me oh my Anita
Ahhh eyaah ahhh ahhh ahhh mah bebe
Ahhh eyaah ahhh ahhh ahhh ahhhhhhhhh
Ahhh eyaah ahhh ahhh ahhh mah bebe
Ahhh eyaah ahhh ahhh ahhh ahhhhhhhhh