If you dey inject swag me self i get drip
You get smile me sef i get teeth
You get rice me self i get beans
We fit blend to night without beef
Girl am ready to give up my all for you
Yea they said you're a player let me the ball for you
Cause i know - you can do better
I know - no one is perfect
And am gon - lend you my feather
Help you Fly - till you get better
Cause i know - you can do better
I know - no one is perfect
And am gon - lend you my feather
Help you Fly - till you get better
If only you can let me know... All you know
Let me be your best friend... my odo
If only you can let me know... All you know
Let me be your best friend... my odo
Cause na sure say other guys dem dema come through
I know sometimes you get confused
I know you just wana be with me
But too much pressure wan dey convince you
Gyal am ready to give up my all for you
Yea they said you're a player let me the ball for you
Cause i know - you can do better
I know - no one is perfect
And am gon - lend you my feather
Help you Fly - till you get better
Cause i know - you can do better
I know - no one is perfect
And am gon - lend you my feather
Help you Fly - till you get better
If only you can let me know... All you know
Let me be your best friend... my odo
If only you can let me know... All you know
Let me be your best friend... my odo