Plenty talk dey full my mouth
But you know I no fit shout
Slowly I dey lose my mind
While I'm tryna make a move
Bad man wanna gun me down
I hear you say one time (one time)
Me I no fit tell you lie arg ah
Burst the sound just like a gunshots
Bad man for street no get guilty conscience
They no fit know until they realize
Me I no get anybody for mind
See I don see life upon this journey
Street go whyne you and you go forget your manners
They don't believe in us when we started
Now we be giving them back to back, them dey think say na science
I'm always minding my business
Cause person wey suffer suppose get sense
If you're already on my level make you listen
Man I'm feeling like a nigga on a mission yeah eh
Plenty talk dey full my mouth
But you know I no fit shout
Slowly I dey lose my mind
While I'm tryna make a move
Bad man wanna gun me down
My guy, nothing you do wey no be crime
Driving a car, they antagonize
Even for street, or you fit dey your house
Man no fit sleep. Thief go dey charge you oh oh
Wetin man go do (wetin man go)
For this country wey we dey so
Nemesis dey attack me with juju
Some of them dey pray say make I go low
Them dey wish make e hard for man to chop
They try to push me make I fall o
Omo bad as e bad, mehn I'm heading to the top
I go hard on my way mehn it's lonely at the top o
Plenty talk dey full my mouth
But you know I no fit shout
Slowly I dey lose my mind
While I'm tryna make a move
Bad man wanna gun me down
I'm so klin so I don't need no Omo
Browski what I need now is promo
I just wanna make a mark, I wanna be known
Tori Ara n be ti Mo Fe da biti Brymo
I'm surrounded by dusty ass niggas in my zone
They thought I couldn't do it but I did it all alone
I'll do it big, I gotta make it show
Plenty talk dey full my mouth
But you know I no fit shout
Slowly I dey lose my mind
While I'm tryna make a move
Bad man wanna gun me down