LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Lọ́kànmi

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Na only me no run from my house
Mio sanile gan
E no mean say I no wan make am
E no mean say I'm not hungry for more
They love me die for where I come from
Wonti ke mi
Won ti gemi gan
Na all the moti wey I need
Say I gats to blow
I gats change condition
Tori ayami o ja
Lati win
Lati win I win I commit o
Big things Lọ́kànmi o
If anything no da
For eni ti mo da
Omo iya ko le Temi temi
Big things Lọ́kànmi o
Ayami o ja
Lati win
Lati win I win I commit o
I get plenty things Lọ́kànmi o
If anything no da
For eni ti mo da
Omo iya ko le Temi temi
Big things Lọ́kànmi o
Na my hustle wey matter
You say make I go harder
Olomi lo ma re o baby say nada
I no Dey show pattern
Oh I want it bad
And I want it better
I do my best
And I do the rest I
No fit to leave am never mo
Hmm I Dey work with what I know
Hmm I Dey rough things all alone
If My way's any better
Hm I no know
I Dey rough things on my own

Hm Only me and jah
Oh my defender
Oh he is all I know
But is my way any better
Hm I no know
I Dey work with what I know
Tori ayami o ja
Lati win
Lati win I win I commit o
Big things Lọ́kànmi o
If anything no da
For eni ti mo da
Omo iya ko le Temi temi
Big things Lọ́kànmi o
Ayami o ja
Lati win
Lati win I win I commit o
I get plenty things Lọ́kànmi o
If anything no da
For eni ti mo da
Omo iya ko le Temi temi
Big things Lọ́kànmi o

WRITERS

RIHANAT ABIKE AJALA

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence