If e no come na to carry gun start Dey rob all of Una
You gas dey ready for war
If small rain fall everywhere dey flood (everywhere dey gba)
An Abj boy but when I dey your city na you go adjust
E get one kele wey tell me say she want link up
Hold me abeg I want dey near you
Tell her say make she sitdownnn
No come my side come dey frown
Turn that thing upside down
Girl I don’t mean you no harm
She no fit resist my charm
Tell her say make she sitdownnn
No come my side come dey frown
Turn that thing upside down
Girl I don’t mean you no harm
She no fit resist my charm
Turn that thing upside down