They was sleeping on me 1 by 1 by 1 them go wake
I no rate you coz you be like who Dey
When e Go Set for the setting even robocop
When e Go Set for the setting even robocop
Since when Igbo cost for streets niggaz dey act like Bolo men
Better go detoxify na withdrawal dey worry them
Every single day na blessing my voice na the testament
Tamper with my temperament I’ll change your name to Specimen
When I start Dey yarn like this e mean say my Album no far
I dey find KALUBA make e marama for consumers
Bros Wetin Dey sup again ?
You say the jig is up again ?
Like the jig like the jig ?
Like the jig jig jig is up again ?
See the gbedu carry Weight
Good things only comes to the ones wey Dey wait
Na careless capping be that
Like patient dog eat fattest bone
If you no jazz up they no go send
My mind is made up every-time I wake
Even if it’s my birthday KAPISH ?
I don’t listen to jibbarish
Wait REEPLAY it’s gibberish
Shey you no get wetin I dey relate
Abi you want dey act like the son of a mmm
Pussy niggaz can’t talk shit to me
No be the same city wey them say
Niggas no go fit make am from ?
You can’t blow from Abuja guy
All eyes on the city bayi
My advice to you ma lor gor
NIggaz Don dey fight petty war
Fighting for na who put who on
I just come to come chop my share
Them go chop your own if you no want
World domination na the vision ogbeni
When e Go Set for the setting even robocop