Situation no go fit hold me down oh
Enemies yapka but I no dey mind oh
I dey wan stand on you yeah
Me dey wan stand on you yeah
Situation no go fit hold me down oh
Enemies yapka but I no dey mind oh
I dey wan stay on you yeah
Me dey wan stay on you yeah
Cuz nobody wey fit satisfy
Cuz nobody wey fit satisfy
You stay with me wherever I go
You are more than enough for me
Situation no go fit hold me down oh
Enemies yapka but I no dey mind oh
I dey wan stand on you yeah
Me dey wan stand on you yeah
Situation no go fit hold me down oh
Enemies yapka but I no dey mind oh
I dey wan stay on you yeah
Me dey wan stay on you yeah
Cuz nobody wey fit satisfy
Cuz nobody wey fit satisfy