Pick up the call on time o
Tori ojo tin loun and motin dagba o
It's been a long time coming
Man been working man nor stoping
Nigba wo loda nigba wo lade nigba wo ni dollars wey be my own go come my way
Nigba wo loda ni gba wo lade nigba wo ni dollars wey be my own go come my way
We no go die like this we goan be okay
We no go kpai like this we goan be alright
As dem dey feel the vibe and lamba
Make I dey blow up dey go
As dem dey feel the vibe and lamba
Make I dey blow up dey go
Have been struggling for so long
Have been praying for so long
I pray I find am for sokoto
Kiku mapa Alanu kiku mapami ni kekere
At the end of the story Alhamdulah
If I no get the money gbo nkan loma sumi
Aje pako fe De aje butter
At the end of the matter Alhamdulah
We no go die like this we goan be okay