Yeah yeah yeahhhh...uhmmm
I tell you say me I want you, you say Omo ko jor
I tell you say I want some more, you say Omo ko jor Okay...
kpa mi la lai make you go see mummy, you say Omo ko jor say naso this love
You make badman cry like a child ooo
You make badman cry like a child ooo
You make badman cry like a child
You make badman cry like a child
Falll-in- love oo I don't wanna fall in love again ouu- ouu-ouu
Fall-in -love oo I don't wanna fall in love again.
you made a badman to fall, but you do wrong
Me I'm the curfer prove me right/wrong. Do me
Broke me to pieces l need surgeon girl you know I'm wanting more, can't get enough I'm wanting more come through for me and open door. Girl take my hearty otilo...
Oh no oh nooo oh nooo ohh nooo no no
I tell you say I want you
I tell you say I want some more
Make you go see mummy, you say no
The only remedy to your sound
WRITERS
Festus Adebayo olayiwola, Rex, nino adams, Grace Yohana, Remedy Sounds