I'm not here to impress you no no yeah
Neither will i stress you no no
I just want to show you real love
So i call you my sweet asa
You know when i love i go love proper
Queen of my world you're my comforter
You look ajebo and i get butter
You know when i love i go love proper
Queen of my world you're my comforter
You look ajebo and i get butter
I know your friends dey tell you say me i be risky guy
But i no fit whine you baby me i'm a whiskey guy
Now let me pour words to your soul but not to get you high
But to give you that real love until you testify
I heard i am the best you ever had
And all your exes na werey
Me i no get time to waste
Make my people come see your people make we tie gele
Cause all i want with you is happy ever after
You know when i love I go love proper
Queen of my world you are my comforter
You look ajebo and I get butter lati malay wo America
You know when i love i go love proper
Queen of my heart you are my comforter
You look ajebo and i get butter
E be you e be you e be you
E be you wey dey burst my brain aje
E be you e be you e be you
Shay na you wey dey take my pain away
You think i go lie for you never
I can never lie to you never
Oya baby look at me oya o
You think I go lie for you never
I can never lie to you never