LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Salo

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Remmy XO so so
D D
Mama tell me say boy shine on
Lati kekere ni mo ti ja gan
And i dey for the road to zion
I no dey dull for the road to zion
Mama tell me say boy shine on
Lati kekere ni mo ti ja gan
And i dey for the road to zion
I no dey dull for the road to zion
Oni mo oni mo salo
Oni mo salo
Oni mo oni mo salo
Oni mo salo
Oni mo salo
Oni mo oni mo oni mo salo
Mama tell me say make you shine on
For the jungle i be lion
See the money wey we dey pile up and we cruising in the bima on our way to zion
Oh yeah o yeah whole squad in the place everybody so lit i say make you try us
Everything wey me need i dey get i be rolling with grace dem no fit deny us
Matter no dey finish wahala no dey finish XO tell them e get as e be
Wahala no dey finish wahala no dey finish e no dey finish as you dey hustle make you breath
Me i dey hustling hustling hustling hustling for the money
Money money ooo money oooo
Me i dey hustling hustling hustling hustling for the money
Money money money ooo money money oooo
Oni mo oni mo salo
Oni mo salo
Oni mo oni mo salo
Oni mo salo
Oni mo salo
Oni mo oni mo oni mo salo
Oni mo oni mo salo
Oni mo salo
Oni mo oni mo salo
Oni mo salo
Oni mo salo
Oni mo oni mo oni mo salo
Oni mo oni mo salo
Oni mo salo
Oni mo oni mo salo
Oni mo salo
Oni mo salo
Oni mo oni mo oni mo salo
Oni mo oni mo salo
Oni mo salo
Oni mo oni mo salo
Oni mo salo
Oni mo salo
Oni mo oni mo oni mo salo
Mama tell me say boy shine on
Lati kekere ni mo ti ja gan
And i dey for the road to zion
I no dey dull for the road to zion
Mama tell me say boy shine on
Lati kekere ni mo ti ja gan
And i dey for the road to zion
I no dey dull for the road to zion
Oni mo
Aye aye ah troway troway
Aye aye ah troway troway
Aye aye ah

WRITERS

Inyene Mathew, Deyon Agoi, Aderemi Adeyemo

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual