LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Pen Down

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
I hide inside my shell
I no fit to come out
Pressure upon myself
And I con dey ponder
I no know how to tell you say I dey suffer
But I just got this pen
And I want to pen down
Pen down
Pen down
Oh pen down
My life
Pen down
Pen down
Oh pen down
My life
I just want to pen down
You cannot love me and hate my brothers
My life like a telenovela
One plot after that is another
Oh
I am tired, I can't fight this time
My tire no fit climb this high
All I can do is make these rhymes
Give me something, give me some love
Give me something, give me some love
Give me something, give me some love
Give me something, give me some love
Give me something, give me some love
Give me something, give me some love
I got darkness, I got darkness for days
My happiness texted forget
My pain no dey show for my face
I no understand all these things
One slight mistake way I make
Dem say dem move hand for my case
Give me something, give me some love
Give me something, give me some love
Give me something, give me some love
Give me something, give me some love
Give me something, give me some ah

WRITERS

Remsy Asongwie

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence