LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Mo Gbese

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Anywhere the party dey
Halla me I dey my way
Inna drop top switching lanes
When I show everybody give me space

Turn up turn up
Till we see the sunlight
And then I hear the devil on my shoulder
Tell me say make I go
Ma fo ya ma fo
So funmi pe kin jo
Ma duro ma go

Tell me how e go be
Ma beru ma fo
Bottle of Hennessy
And I woke up on the floor

Mo gbese mo gbese
Mo gbese mi ose gbe
Mo gbowo mo gbowo
Mo gbowo mi
Ose gbe
Mo laju mo laju
Mo laju mi mo ri pe

Shayo na bastard
No be today no be today
I ain't sleeping not tonight eh
So don't you dare turn off the lights eh

Oga wetin dey sup omo
No go dull us oh
If you dey ready pull up
And throway all your training

Tell me say make I go
Ma fo ya ma fo
So funmi pe kin jo
Ma duro ma go
Tell me how e go be
Ma beru ma fo
Bottle of Hennessy
And I woke up on the floor

Mo gbese mo gbese
Mo gbese mi ose gbe
Mo gbowo mo gbowo
Mo gbowo mi
Ose gbe

Mo laju, mo laju
Mo laju mi mo ri pe
Shayo na bastard
No be today, no be today

Mo gbese mo gbese
Mo gbese mi ose gbe
Mo gbowo mo gbowo
Mo gbowo mi
Ose gbe

Mo laju mo laju
Mo laju mi mo ri pe
Shayo na bastard
No be today no be today

WRITERS

Adesunnola Adebanjo, Chinonso Ndubunma

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid, Sony/ATV Music Publishing LLC

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other