LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Hand for Fire

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Airbove for the music
Rezman on the melody
Are you ready?

If you say make I chook hand for fire
Hand for fire
Hand for fire
Hand for fire
I go chook am for you o
I go chook am for you o
Chook am for you o
Chook am for you
Anything for you
Eyale eyale
Anything for you
I go do am for you o
I go do am for you o
I go do am for you o
I go do am for you o

Angeli
Angeli o
Would you be my girlie
Ehen ehen ehen
I no lie o
Are you feeling the way that my body dey feel you
You you you you
Hmm... odo
My love my love my love na times two
Eehh... this your love
E dey cover my eyes
Eyeh
E dey make me dey mental
Make dey mental o
Psy-kolo-mental

If you say make I chook hand for fire
Hand for fire
Hand for fire
Hand for fire
I go chook am for you o
I go chook am for you
Chook am for you o
Chook am for you o
Anything for you
Eyale eyale
Anything for you
I go do am for you o
I go do am for you o
I go do am for you o
I go do am for you o

If you think say your body don cast
Hmm... girl me I like it like that
I like it like that
I no lie o
Are you feeling the way that my body dey feel you
You you you you
If you be gun I go shoot
If you be bomb I go boom
Hey girl
Hey
Anything for you girl I go do
Na only you fit make me
Psy-kolo-mental

If you say make I chook hand for fire
Hand for fire
Hand for fire
Hand for fire
I go chook am for you o
I go chook am for you o
Chook am for you o
Chook am for you o
Anything for you
Eyale eyale
Anything for you
I go do am for you o
I go do am for you o
I go do am for you o
I go do am for you o

If you say make I chook hand for fire
Hand for fire
Hand for fire
Hand for fire
I go chook am for you o
I go chook am for you o
Chook am for you
Chook am for you o
Anything for you
Eyale eyale
Anything for you
I go do am for you o
I go do am for you o
I go do am for you o
I go do am for you o

Hey mama
Hey mama
Hey mama
Heyluwelo
Heyluwelo
Heyluwelo
Heyle
Hey mama
Hey mama
Helelelelele
Hey mama
Hey mama (heyluwelo)
Heyluwelo
Heyluwelo
Angeli
Aaaangeli

WRITERS

Daniel Diribe

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual