Say na we get the template
Them ah know say mi style e be ekwe
So Gimme chance like say me i carry Ak
Wanna see me fall mana omanme
On this side everyday is a payday
No fit stop till i see am for ma OPAY!
How e dey go boy amam na onagana
On guard o ino-idogba adogba
Face your grind if she cared oga akpo na
Ibute ike girls ga azo gi azo na
Heard that nigga saying shi yabia konwa
He'll get hit w something strange and
Your girl and your hussle cho the same thing
Both wanna see you go harder harder
All d people wey i help wey no telli me thank sir
Only motivation wey man need na hunger
So sorry soso onyebutelu olu kam ma
Kolum akuko negom bobo i'm bringing disaster
Iga agbakwa boy before ibulu a master
Once upon a time i thought of selling my master
Get where suffer go reach you go know know say u go prosper
For everybody story Chukwuebuka be the monster
Married to the game asin na me be the husband
Say na we get the template
Them ah know say mi style e be ekwe
So Gimme chance like say me i carry Ak
Wanna see me fall mana omanme
On this side everyday is a payday
No fit stop till i see am for ma OPAY!