I no be person wey like to dey talk just make e be say
Mana onwe Ife ndi mmadu nebe sometimes newebem Iwe, Sake of I post picture wey e be say e be close region, be like I take style fresh for d kain picture
And e be why u dey say make I run u sub
I dey site dey work, aloba no dey call call me
I dey site dey work make e no dey disturb me
I dey site dey work, make e no go use billing kill me o
I dey site dey work, I dey site dey work
Brick layer no dey do give away
Enugu girls no dey do runs but for night Dem dey go see men
Haya netikwa men are scum
Buh for d room dey swallow semen
Cos ebugi na the Mercedes Benz
Why you come dey send account details
When I was broke you ain't fuck wimme
Okwa ginwa sibu da I wasn't your type
Now all of ur girls wanna fuck wimme yo
Make u no dey call me ur padi
If u no dey hustle for money
You suppose to dey use ur number six o
I dey site dey work, aloba no dey call call me
I dey site dey work make baby no dey disturb me
I dey site dey work, make e no go use billing kill me o
I dey site dey work, I dey site dey work
Brick layer no dey do give away