LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Biggy Man Dance (feat. Cjuh)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Yeah yeah yeah
Cjuh
Yoh yoh
Oh oh
Yeah
I like the way her body ride
She just dey cool my mind down
I like the way her body ride
Her body ride
Her body ride
I want dance a biggy man dance
I want flex a biggy man way
I want dance a biggy man dance
Biggy man dance
Biggy man dance
I want dance a biggy man dance
I want flex a biggy man way
I want dance a biggy man dance
Biggy man dance
Biggy man dance
Haaaaaah
It's a party vibe
like say na my birthday
Fine girl se' you dey feel me
Body smooth like a melody
She took me unaware on the dance floor
She wanna ride with me like a go-slow
Sharply move like I don't know
She never wanna let go
Go go go
It's a motherland vibe and it's sweet sweet sweet
It's a vibe all night and we can't let go
I just want dey your side dey go
Please stay with me my Lu-louisa
Cuz
I want dance a biggy man dance
I want flex a biggy man way
I want dance a biggy man dance
Biggy man dance
Biggy man dance
I want dance a biggy man dance
I want flex a biggy man way
I want dance a biggy man dance
Biggy man dance
Biggy man dance
Play me some conga
Blow me some trumpet (Parara)
Make we fly labalaba
Fly labalaba
Play me some conga
Blow me some trumpet (Parara)
Make we fly labalaba
Fly labalaba
Make you dey dance oo
No dey fall oo
Everything good oo
All is nice oh
The party just start oo
E no go finish ooh
Take ham easy oo
Jekalo ore'
H1 is here
Call all your friends
Jekalo Jaiye oo
I like the way her body ride
She just dey cool my mind down
I like the way her body ride
Her body ride
Her body ride
I want dance a biggy man dance
I want flex a biggy man way
I want dance a biggy man dance
Biggy man dance
Biggy man dance
I want dance a biggy man dance
I want flex a biggy man way
I want dance a biggy man dance
Biggy man dance
Biggy man dance
Wo wo wo wo
Wo wo wo wo
Wo
Wo
Wo

WRITERS

Rhyma Inyang

PUBLISHERS

Lyrics © TUNECORE INC, TuneCore Inc., O/B/O DistroKid, Kobalt Music Publishing Ltd.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None