LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Rhyno Riddim

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Omo I say who fit defeat me
The boy's on fire you know that
Came in to start a new order
Me I'm a champion they know that
Why you just dey vex
Na because say I don carry first
Abeg bros make you just dey rest
You see me I no dey my best
Why you just dey para for me
Na because I get money
Your friends dey call me honey
Man's so good it's almost funny
They wan join my geng
All of them wan be my friend
But me I no too dey send
I dey too busy dey trend

All my mandem know
All my guy dem know
Like play like play
Man don dey blow
As I enter show
(As I enter show)
Them start dey ask
(Them start dey ask)
Who be this kid
Who be this kid
Told them my name is Rhyno
Who be this kid
Who be this kid
Told them my name is Rhyno

Make somebody give me the ginger
All their talk me e no go injure
I no dey look back
I dey face my front
Jo ma stress mi
If not I go run
This music wey I carry for head
I pray make e no break my neck
But Baba God no fit fall my hand
Never give up e no part of the plan
She ask me are you there there there
I told her no I ain't here here here
Me no wan fail make nobody com near
All their expectations I go tear
Steady giving bangers
Learning from the best
Looking from a distance
So far from the rest
I be watching the way
They be checking my steps
All this one even though
I didn't come from the west

All my mandem know
All my guy dem know
Like play like play
Man don dey blow
As I enter show
(As I enter show)
Them start dey ask
(Them start dey ask)
Who be this kid
Who be this kid
Told them my name is Rhyno
Who be this kid
Who be this kid
Told them my name is Rhyno
All my mandem know
All my guy dem know
Like play like play
Man don dey blow
As I enter show
(As I enter show)
Them start dey ask
(Them start dey ask)
Who be this kid
Who be this kid
Told them my name is Rhyno
Who be this kid
Who be this kid
Told them my name is Rhyno

WRITERS

Ahmad Abubakar

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Religion