LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Suffer

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Ahh
Aaahhh-ahh-ahh-ahh-ahh
Aaahhh-ahh-ahh-ahh-ahh
Aaahhh-ahh-ahh-ahh-ahh
Aaahhh-ahh-ahh-ahh-ahh
Who say make I sit down for there I no see my mother
This time we go change am for them I promise my brother
I no go leave if I enter for there I no see my vote count
Big man control us
Small man can suffer
And any day I voice out my cry them mobilize soldier
I put my left hand on my chest right hand on my guy shoulder
I no go leave if I enter for there I no see my vote count
Shebi big man control us
Small man can suffer
I sip a little for the road puff a little for the cold make I take this one hold body
The mami no get choice oh hunger dey the land now anywhere she want to throw body
We pray for minimum job and minimum wage now the time come finally
Allow the person wey dey cry make him choose if you no be the badman killer
Assassin and
Comedian
Osuofia
Ekwensu
All of una
I stand up say na my birthright so I wan know
Who say make I sit down for there I no see my mother
This time we go change am for them I promise my brother
I no go leave if I enter for there I no see my vote count
Big man control us
Small man can suffer (Abi)
And any day I voice out my cry them mobilize soldier
I put my left hand on my chest right hand on my guy shoulder
I no go leave if I enter for there I no see my vote count
Shebi big man control us
Small man can suffer

WRITERS

Chuka Nnaji

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Anger

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence