All my sisters don't pull to the club unless something's popping
Where the table's reserved for the girls see no party's stopping.
I give am, give am, give am peace and loving
I tell am, tell am, tell am sweet nothings
She tell me baby me no need your loving
she tell me baby I need Yves Saint Laurent
Sometimes I feel like sey na me she runzing
I give am, give am make I ease her conscience
She tell me baby take am easy on me
She tell me baby take am easy on me
She no get time, she no get time
She just want to do wetin bad girl dey do
I no get time, I no get time
I no fit to waste time wetin I go do
Me no wan fight, me no wan fight
Me just wan vibe with a girl like you
Me no wan fight, me no wan fight
So me I go give you everything you want
In the book of Bootylations
If the dollars ain't dropping
That booty ain't popping nah
In the book of Bootylations
If the dollars ain't dropping
That booty ain't popping nah
The way you're moving, way you're moving
Me no need no therapy ya nuh
You better lean back make I hit the pum pum
Ding ding bam bam and we commit sin sin
Me chop you yum yum make your body slide
I give you my naughty vibe
I give you time make you make up your mind
I no wan talk baby pull up and ride
Wetin God join no Man fi divide yeah
Anything you want me I get
I no wan do no relationship
Just give me Bootylationship
In the book of Bootylations
If the dollars ain't dropping
That booty ain't popping nah
In the book of Bootylations
If the dollars ain't dropping
That booty ain't popping nah