I Dey hustle 247 for that better pay
I just wanna rock the world enough to know my name
I've been crying lord please help me let go of this pain
E no bad if I get this same money and the fame
First year inna me college
All of my padis too free me
I got some pretty sibling
So aint never waiting for my mama to feed me
Ain't nobody fucking with me
Hustle like say na me duty
Had to put food on the table
Put me pride inna me pocket
Though i dey crave for the Grammy,
I had to learn photography
Like say the pay day no dey come
Ko le fun wa lowo ka le ball
Sa lo free show kawon temi gan le gbo
Lati FUTA Unilag and Unilorin
Won shi ma fo when them see me
Make den see the boy wey dem see dey drink garri yesterday
Won shi ma fo when them see me
Make den see the boy wey dem see dey drink garri yesterday
No no no no no no no no no no no
When e go be i wanna know
No no no no no no no no no no no (In case you don't know its Wavy gang in the building)
When e go be i wanna know (2000&Wozzy)
I've been grinding everyday for love for the mulla
Mumsie gboro mi sori bii ti dura
Won kan ra gbawe won tun gbadura
Ko ro mi jasope kin ki gbe hallelujah
Do you know the feeling when you no get chi chi
Awon to ye ko resend to tun greedy
So you gats to work to ba fe gba plug
Omo ma lo drag ko ma lo jogor
I swear it's a cold world
Everyday been grinding in my own world
Won fe damiduro bii ti hold up
Ten toes till I die we never fold up
Motivation for the youngings
Never go where the wrong is
Shoutout sawon temi n jungle
Awon to si wa labe bii ti undies
Eni to Jaye yen ko ma rora
Ko ma rora se tori ko se ni mola
Gat the goodie call me Santa.
Spitting fire lika Dragon ama Warrior lika Panda
Mo ti bale bii tii thunder
Likkle Boy dey call me Wonder
When E go be Lord, i just dey wonder
I Dey hustle 247 for that better pay
I just wanna rock the world enough to know my name
I've been crying lord please help me let go of this pain
E no bad if I get this same money and the fame
No no no no no no no no no no no
When e go be i wanna know
No no no no no no no no no no no
When e go be i wanna know