LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

MC Donald

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Ba be be bi boo
Rino Wonder lomo
Boo, Ba be be bi boo
O pretty girl for you i'm falling
I don tell dem make dem clear road
Make my girl fit pass o
God na my power but you my chargie
I don pursue Folasade for you
Omo na you you you
Make me wanna kolo mental
Bursting on this instrumental for you
Omo na you you you you you
Make me wanna kolo mental
Bursting on this instrumental for you
No Nigga should disturb you my baby girl, no
Only me fit to call you my baby girl
Toni
Girl if you no fine me self I no dey fine, no
I'd be steady giving you sweet loving
My baby
O O O O O Olomoge Madona
Mo ma ko e je Mc Donald
No go sleep on you like Jonah
Uhn hun, oh no
Boogie down down ka 'ra
Mo ma ko e je Mc Donald
No go sleep on you like Jonah
Uhn hun, oh no
Your body fly like helicopter
Got me high you be the ganja
Blow my mind you be the banger
Your body fly so high like helicopter
Got me high you be the ganja
You blow my mind you be the banger
Woh oh woh oh woh
Girl you give me peace on mind
You give me loving wey I want
Woh oh woh oh woh
O O O O O Olomoge Madona
Mo ma ko e je Mc Donald
No go sleep on you like Jonah
Boogie down down ka 'ra
Mo ma ko e je Mc Donald
No go sleep on you like Jonah
Girl I wan o o o Oxlade you
And I'd be standing right beside you
When dem other boys dem hurt you
Girl I wan o o o Oxlade you
And I'd be standing right beside you
When dem other boys dem hurt you
O pretty girl for you, i'm falling
I don tell dem make dem clear road
Make my girl fit pass o
God na my power but you my Chargie
I don pursue Folasade for you
Girl I wan o o o Oxlade you
And I'd be standing right beside you
When dem other boys dem hurt you

WRITERS

Olawande Babalola

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Race and ethnicity