LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

All On Me

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Eh God o
Ehen

Odo I no go play with your heart
I no fit do you like that
Because when I no get shi shi no no no
You been love me like that

Odo I no go loose guard oh
Cause omoge you too bad oh
I no fit lie to you my baby no no no
I go flex you when e pay me oh wo wo

Girly any day nah you I choose
So for you there's nothing I won't do
Nah you be my highness be my booze
Oya shalewa come to me nah

Girl you know say after you nah you
Iyawo mi Girl I no fit lie for you
Everything I tell you girl na true
Omalicha come give me love

Girl you know when the money comes
That ima spend it all on you girl
E go finish for your body
E go finish for your head

But girl you know when the money comes
That ima spend it all on you girl
E go finish for your body
E go finish for your head

Oya pose for me cha cha cha cha
Tunike want to dey kpa kpa kpa kpa
Oya come close to me na na na na
Omoge jo for me ja ja ja ja

Oya pose for me cha cha cha cha
Tunike want to dey kpa kpa kpa kpa
Oya come close to me na na na na
Omoge jo for me ja ja ja ja

On God no cap
Cause of my baby me I go break my bank
Cause when I no get bar
She come through she dey make me no doubt
She come through she dey make me no doubt

The girly bad she no dey send
The girly real she no pretend
She low key no friends
And when she pull up pull up it's a benz

Ohh you go never see me going around with another woman
Ohh ko de ni like my dodo dodo with another woman

Give me that cha cha pra pra
Initial gra gra love wey dey scatter body oh
Ehh I dey your body oh
Baby girl make you no play me like papilo aii

Girl you know when the money comes
That ima spend it all on you girl
E go finish for your body
E go finish for your head

But girl you know when the money comes
That ima spend it all on you girl
E go finish for your body
E go finish for your head

Oya pose for me cha cha cha cha
Tunike want to dey kpa kpa kpa kpa
Oya come close to me na na na na
Omoge jo for me ja ja ja ja

Oya pose for me cha cha cha cha
Tunike want to dey kpa kpa kpa kpa
Oya come close to me na na na na
Omoge jo for me ja ja ja ja

Oya pose for me cha cha cha cha
Tunike want to dey kpa kpa kpa kpa
Oya come close to me na na na na
Omoge jo for me ja ja ja ja

WRITERS

Bonny-Ray Ibitoye, Jonathan Joshua

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Substance Use