Girl I want to marry you walahi
Ain't no body fine reach you walahi
Abeena you don blow my fuse no lie
See girl I want you in my life no lie no lie
Girl if e be money I go spend
Anytime you call me I go send
Baby don't hold back make we blend
Girl I wanna be more than a friend
And I no dey lie I no dey bobo you
I know say sugar daddys them Dey follow you
And all the other boys got them eyes on you
Back to back to back to back buga buga buga buga
Make I be your joro joromi jo mi joro
Anybody wey no like you nah olodo
Who no like better thing me I no no
Anybody wey no like you nah olodo
Who no like better thing me I no no
No dey carry face when you see me for your gate
First in your place ain't nobody can debate
Make you give me chance I for like make we relate
Girl I want to Colombi girl I want to
Girl I want to do you from the morning till the dawn
Girly make you follow me oh girly make you
E no be secret if you already know
Manyewu oh my baby make we manyawu
Oya make I give you isiewu
Manyewu oh my baby make we manyawu
Baby make I give you on a low
Make I be your joro joromi jo mi joro
Anybody wey no like you nah olodo
Who no like better thing me I no no
Anybody wey no like you nah olodo
Who no like better thing me I no no