Girl your body is a banger
Girl your body shaped like a Fanta
Anytime you call me i will answer
Girl i wanna love you like a gangster
One time ti n ba mu e ni koro
Anything I go do for your love
Fine girl me I don dey love up
One time ti n ba mu e ni koro
Anything I go do for your love
Baby girl me I no be bolo
Moni ko calm down tin ba mu e ni koro
In the night time me I wanna turn up
Everything thing I do girl girl I do it for love
Girl this your body just make me nono
Everything thing I do girl girl I do it for love
One time ti n ba mu e ni koro
Anything I go do for your love
Fine girl me I don dey love up
One time ti n ba mu e ni koro
Anything I go do for your love
Baby girl me I no be bolo
You're the song i go be your dancer yh
If you're a test I go be your answer yh
Girl you the best I'm giving you five star yh
Anytime I'm down na your voice hear
Baby you remember all times we shared
You dey calm me down every time I fear
One time ti n ba mu e ni koro
Anything I go do for your love
Fine girl me I don dey love up
Moni answer baby jeka soro
One time ti n ba mu e ni koro
Anything I go do for your love
Baby girl me I no be bolo