LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Halleh

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
E don tey wey we don dey wait
E con be like say hustle no go pay
Aye toto aye akamara
Enu aye lébó oh
Mo béru énu aye eh
Hope say
No be say
If dem tell you say make you chuk hand for inside you go chuk am oo
Cos na dem go still laugh you anytime you catch fire
Now I'm living the life I want
Flying first class from Èko to London
See as my music dey sweet like Tom Tom
I thank God
I thank God oh
Now all my guys don dey ball o
Everything e don dey set
Lemme hear your Halleh
Halleh Halleh
Halleh Halleh
Everything wey we want eh eh
Eledumare he don sort dem boyz
Lemme hear your Halleh
Halleh Halleh
Halleh
I just want to thanky my God
For this thing wey he do to me
I just wan thanky my God
I just wan thanky my God o
Say the thing e fit worse my brother
Try to thank your God
Mo sésé béré aye eh
Dem go looku looku
Dem go talk
Dem wan to run my race
Dem try to run my race
But I enter boot
I buckle my shoe
I tie my lace
Now all my guys don dey ball o
Everything e don dey set
Lemme hear your Halleh
Halleh Halleh
Halleh Halleh
Everything wey we want eh eh
Eledumare he don sort dem boyz
Lemme hear your Halleh
Halleh Halleh
Halleh

WRITERS

Sulaiman Arigbabu

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual