I like the hippy long down
Shey u go come meety me for the bar make we dey
E be the biggy bum bum wey u dey shakey
Dey make man to dey crase oh
Amina u go killy person (ah)
Shey u know u go finish pocket (ah)
Amina u go killy man dem (ah)
Amina u go killy person (ah)
Shey u know u dey finish pocket (ah)
Amina u dey killy man dem (ah)
E get the way you dey make me feel special
Call me make we feel alright
Call me your papi all day and night