Ehe, l heyyyyy shibelabalablah ehn
Pawpaw never ripe una one pluck am Pluck amm
Mokey get money, girls go still feel am Feel am
You post for status now they don bill am Bill am
Now where them dey share food dem dey see am No money big problem
If your money no fit solve your problem
They say stubborn fly way no Dey hear word
Na em dey always fall inside person Beer
Them say where old man don reach this days
Small small Children don Dey reach there
Our good no go kill us If e wan sup we no go reach there
Na only you know who you love, oh
You don't really know who loves you
So love yourself first believe yourself next
Only the Lord can save you
Even if you tall like iroko tree
You no fit see wetin go happen tomorrow
Na only oluwa dem They trust for life
If you go trust man Omo na you know
Rokokoko YokokokoMoney for your shocoto
Better pass what you keep for sokoto
All my guys getting money
Even though na you high pass for the building
You can never pass the ceilingSo
Don't pressure me you can't not tension me
Don't pressure me You can't not tension me
Now, see as I Dey play with flows like say na PS5
I nor Dey shoot shot they miss unless say PS5,
And why it comes to rap I be number 6 minus 5
Pawpaw never ripe, una one pluck am pluck am
Mokey get money, girls go still feel am Feel am
You post for status now they don bill am Bill am
Now where them dey share food dem dey see am No money big problem