With the strugglez came ease
Say like I drink Hennessy
Into the scene like Mbappe
Glory be to Jah that I did not fail
Is holy father that can talk to me
What he has in stall for me
Cover me and defend for me
A fine girl to keep company
With the strugglez came ease
Say like I drink Hennessy
Wetin dey talk wetin dem yarn
Den chase eroms comot for bar
After all the money wey hin spend
See the typa pepper wey she blend
Your matter be like naira
Small dollar she don bend
You fito introduce me to your friend
And Blessings to the wolves
Wey no pretend say dem be flock
With the strugglez came ease
Say like I drink Hennessy