Getting money no be bad thing
And everyday I'm on the road
I'm steady plotting within my team
Them dey steady follow I lead
But the secret is what that they don't Know
I've seen real niggas acting like a Bongo
I go dey help you jot ham
I don't follow any orders
If you check you go see am
So no more sapa again hmm
Take all my sorrows away hmm
No be my corner again hmm
They no fit stop my shine
Say I will wait till it's on my time
Say I will wait till it's on my time
I got the girls on deck all night
And them ah whine and dine
Say sexy girls them ah whine and Dine
I be that guy wey dem bounce wey no Gree yeah
I be that guy wey dem call oloshi
I be that guy you can call me wifi
Try connect for my line dem dey call I no pick
I'm the right guy if you want to jolly
I'm the right guy when it comes to Money
Oh jah pls come and take control
I'm about to show dem pepper
So no more sapa again hmm
Take all my sorrows away hmm
No be my corner again hmm
They no fit stop my shine
Say I will wait till it's on my time
Say I will wait till it's on my time
I got the girls on deck all night
And them ah whine and dine
Say Sexy girls them ah whine and Dine