Say she wan chill with dj funky o
She wan Dey the party wey Dey Pumping eh
She want Jara Jara Jara on top
She wanna gimme the vibe I know
She no wan let nobody to know
If na dutty whine or that sexy that Pose girl am above this
Party Dey party scatter for here
Nobody want to start to Dey care
Make you dance make you jolly no Fear
See all the kele don show
Add your bill to my order
Me ah wanna chop another man Daughter
If you no Dey free Abeg make you Bota yeah
Cause party wey we Dey for here
No truth at all na double dare
No dey waste time time oh
Come Oya bend this your waistline Oh
Come Oya bend this your waistline Oh
If na dutty whine or that sexy that Pose girl am above this
Party Dey party scatter for here
Nobody want to start to Dey care
Make you dance make you jolly no Fear
See all the kele don show