It's the Prince of Anambra
She say she wan boss like me
She say dem never talk like me
She say she wan boss like me
Make I gum body, gum body o
Make I gum body, make body o
Make I gum body, come oh mommy o
Make I gum body, make I dance for you
Make I gum body, wait for you
Make I gum body, make I dance for you
You know say you be winner
For my heart you be center
Give you the love, e go enter
Make I gum body, gum body o
Make I gum body, make body o
Make I gum body, come oh mommy o
Make I gum body, make I dance for you
Make I gum body, wait for you
Make I gum body, make I dance for you
Oh roh kpo kpo kpo kpo kpo kpo
Prince of Anambra! Heeey!
See me focus all the day, wey the money dey?
I no get time to waste for the money play
I see so plenty rain, now it's sunny days
So we celebrating life, like a holiday
I was fighting everyday like the army
See hunger dey for my plate, I was starving
God be the center, see e dey cool my temper
Dodge our enemies, return dem back to sender
Dem talk say me resemble Jidenna
I know who I be baby I no be pretender
See we go be together you go be my Angelina
And I no go carry last cos I know that I'm a winner
Dem talk say me resemble Jidenna
I know who I be baby I no be pretender
See we go be together you go be my Angelina
And I no go carry last cos I know that I'm a winner
She say she wan boss like me
She say dem never talk like me
She say she wan boss like me
Make I gum body, gum body o
Make I gum body, make body o
Make I gum body, come oh mommy o
Make I gum body, make I dance for you
Make I gum body, wait for you
Make I gum body, make I dance for you
Na the pesin wey where di crown